Thursday, May 17, 2018

Akpos Go Heaven LWKMD!

Tags

 

 
Akpos died and went to heaven where he met Angel Micheal ..

Akpos: “So finally I make heaven
after all the rubbish wey I do for life… Thank God for God Oooh!”

Angel Micheal: “Oya come enter ya room”

Akpos: “Bros Micheal, abeg wetin dey for downstairs cos di noise na DIE”

Angel Micheal: “Na hell fire be dat

Akpos: “I fit go peep?”

Angel Micheal: “No wahala but we go lock gate by 5pm so if you no quick come back you go just stay hell fire”

…Akpos goes to peep and there he sees all the
celebrities that ever lived on earth clubbing and having a lot of fun.

Akpos comes back by 4pm
and…”Angel Micheal speaks:

“Nice to see you back early my son you are truly a son of God”

Akpos: “For where? I come pack my load before
una Lock Heaven…


EmoticonEmoticon